When People Ask Me Say
When People ask me say Wetin they make you Smile I just they tell them say Na Jesus de make me smile
JESUS NA BIGI MAN
Jesus na Bigi man Jesus na Bigi man Who no know am Call am small boy Jesus na Bigi man Who no know am Call am small boy
THERE’S NO ONE THERE’S NO ONE LIKE JESUS
There’s no one There’s no one like JESUS There’s no one There’s no one like HIM There’s no one There’s no one like JESUS There can never be any like Him I waka waka No One No One I search and I’m Searching No one No one I look around me No One No One […]
JESUS YOU BE MY BEST FRIEND
Jesus you be my best friend I dey like to dey waka with you You no de lie You no de play me wayo o I dey like to dey waka with you
JESUS NA YOU BE OGA
Jesus na You be Oga Jesus na You be Oga All other gods na so so yeye Every other god na so so yeye Jesus you are the Master/Lord Jesus you are the Master/Lord All other gods are not even real Every other so called god is not real
THIS KIND GOD O
This Kind God o I never see your kind o This kind God Blessed be your holy name
Na Soso Wonder Jesus Dey do
Na soso Wonder Jesus dey do o Na soso Wonder Jesus dey do Eee He has done it for me (3) Na soso Wonder Jesus dey do
I NEVER SEE THIS KIND GOD BEFORE… BY SOJI ISRAEL
I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder Jesus Na wa o Jesus Na waya o I never see this kind God before Wonder Wonder Wonder Wonder
Jesus Na You Biko
Jesus Na you biko Oga Patapata Na you biko Oga